audio audio | text string | speaker_id string | age_group string | domain string | gender string |
|---|---|---|---|---|---|
dem watch drama wey students act the play talk about better farming and how youth fit join the game. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
she go plant corn fast make she beat disease way dey attack late | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
our school garden no get disease last term because we dey rotate beans and maize. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
before she go farm she watch video [?] teach am how to plant rice well | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
dey count the bags of cassava con keep them for one side jeje one side jeje | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
hybrid crops dey grow well if we use sheep manure. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
dem dey use cotton lint to take make different kind wrapper material and clothes. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
dem give us safety gloves after we at ten d show wey dem teach how to handle manure well. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
i dey use tape close my seed envelope before i put dem inside clean biscuit tin. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
she wrap okra wey she wey she pluck with cloth may e for dey fresh | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
dem [um] train us how [um] to check compost quality by smell colour and how [um] e feel. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
my papa dey mix ginger with water make e control infection for beans and ugu. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
he dey check mobile ex ten sion ex ten sion platform to know how rain go fall every week. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
we use barrow [um] take carry the pepper wey dey for bag may we for no do plenty waka | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
that maize variety [um] show pack people [um] from ten [um] from ten different place for nigeria | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
we use water comot the dirty wey dey cassava wey we pluck con put am am for bags | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
she dey keep the seedlings under cover net to reduce wahala and stop yamayama disease | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
pipo wey dey buy cocoa dey grade am based on quantity of water wey dey inside and e size. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
our maize sample dem display am with qr [um] code wey go carry you go planting guide sharp-sharp. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
our [um] new fish breed [um] dey grow fast and [um] e fit well for our local pond system. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
i link up with fellow cassava farmers from oyo for that global agro fair na better connect be that. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
as we pluck cassava finish we con wash am sharp sharp may sansan and dirty for comot | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
label seed with planting advice like how to space dem when to plant [um] and how much sun e need. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
if you use safety style well your body eye and lungs go dey safety. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
always throway seed way dey sick no mix no mix dem with the ones way no dey sick | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
every crop get im own way to support how we dey feed animals. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
we snap team picture near di solar drying system. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
she jam pesin wey wan buy her smoked catfish after she show am di type wey e get. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
read as you go take mix am [um] well —plenty no mean say [um] e better or e dey safe. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
their tractor still dey power the water pump. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
if you prune anyhow anyhow disease fit follow wound wey dey the stem enter. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
di infection no spread quick dis year just because we dey check am two times every week. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
to keep seed container far from oil soap and perfume smell go help stop chemical from spoiling the seed. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
i hear one talk wey dem dey talk how small-small farmers fit get money help help through agricultural expo. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
we dey give our pigs leftover cassava and vegetable chop. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
[um] i follow dat agribusiness coach wey i meet i meet for instagram after she finish talk for im panel. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
some yam [um] from de first harvest de always enter our late papa shrine. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
every farmer suppose sabi the local names of common plant diseases wey dey their area. dey their area. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
make you dey always keep new plants one side first before you put dem for main farm area. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
dey check the seal for new chemical bottle all the time before you open am. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
white clothes wey palm oil stain e dey difficult to dey difficult to comot if you wan wash am. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
always monitor new workers when new workers when dem dey first use pesticide. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
dem bin use mortar and pestle take pound palm kernel. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
dey wear [um] glove wey thick [um] all the [um] time—no wear the light one wey fit tear. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
better drying fit take like two to five days e depend on the kind seed and how the weather be. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
no trust your head—write chemical name and date for your farm book. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
we dey move animals go different places every week make the land no spoil. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
my sista dey check each plant like say na her pikin during wet season way disease much | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
some sickness dey start for root and you no go see am until the plant fall down. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
i pluck banana wey ripe con put dem for wall wey dey compound | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
we pluck the corn wey dry comot for the stick con put am for bags | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
you must to dey remove grass for where cocoa where cocoa [?] dey grow every month during rainy season. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
we share millet wey we pluck for family members may dem for store am | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
na so everybody for house con happy as wetin we pluck make sense this this year | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
if seed begin smell bad throw am away sharp-sharp to protect the rest from spoil. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
no put seed container near window wey sun and heat dey touch direct. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
she dey use phone app to take know as price for im vegetable dey be everyday for market. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
he throwaway the full place way sick ugu dey make e protect the ones wey dey good | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
we use 5 hours take pluck beans under hot sun under hot sun for afternoon | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
na gloves dey take dey pluck ripe pepper may body for no scratch or get nyamanyama | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
i don learn say the smoke from pesticide [um] fit bad reach if e touch skin direct. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
that speaker tell everybody make dem try plant something even if na only vegetable for house. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
we keep the cassava sticks for one side wey we go use plant if we do plucking finish | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
that trainer do live session wey show how to detect crop disease early before e spoil farm [um] | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
no leave seed container for [um] motor boot weh hot hot or for compound wey sun dey [um] shine. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
dey put groundnut kanda for sun may e e for dry for three days as dey pluck am finish | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
e go one special training wey dem take teach how to make plant-based pest repellent with local tings. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
the plucking of rice no start early unto say the road no just good | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
before market day we con hire people wey dey work for farm may dem for help us pluck | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
i dey follow how dem talk say make person spray make chemical no go too plenty for plant. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
that expo even give award to farmers wey get highest yield with organic farming no chemical wahala. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
i give my brother inlaw palm fruits wey comot from ur first harvest make we use settle. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
cutlass fall comot for hin hand we press the place well well make bleeding stop. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
that fair been get health service for farmers even eye test join | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
na for cooperative training i learn how person dey behave if chemical poison am. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
if sprayer no good e go spray anyhow follow waste chemical. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
after i watch di livestock demo e ginger me to start my own goat house. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
dey write monthly record of how your seed dey especially when weather dey when weather dey change. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
for that conference women conference women group show how dem dey turn waste to compost live and direct! | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
d farming seed of cocoa. dem dey water am two times in a week during harmattan period. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
improved cassava [um] type dey mature quick and [um] dey bring bigger tuber pass the old native [um] ones. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
i dey enter one online platform every evening to learn how to manage pest well well. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
training dey help farmers sabi disease disease signs before the wahala go too much. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
i help mama carry three bags wey beans dey inside go house | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
no use smell carry check as strong chemical be read the paper wey dey inside. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
when she dey pluck pepper she con cover her face make pepper for no [um] pepper her | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
she gather correct info for agricultural bank stand on how to take get loan for farm farm machine support. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
for many village dem dey use hand take remove groundnut [?] from im bark or im shell . | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
i don subscribe to sms alert wey dey drop daily market price for my phone. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
goat be won eat kanda of yam wey we pluck wey dey near where we dey store things | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
she use one learning site wey [um] dey easy for phone take finish [um] one [um] short course on hydroponics | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
some people dey some people dey plough the farm others dey clean where animals dey stay. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
dia innovation lab show one soil moisture sensor wey dem make with plastic wey dem recycle | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
no ever keep seed bag near where fowl dey stay because that place dey always get plenty moisture. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
before [um] you close [um] container always shake am [um] small to check if any water still dey inside. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
i [um] pick peper wey ripe [um] early come carry some dash mama ngozi [um] | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
we carry our local-made planter go drop [um] for innovation [um] contest make [um] dem see say we sabi too. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
dem dey rear rabbit and plant beans at the same time. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
i hear new hear new farming tips for one podcast so i write am down for my book | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female | |
we put two type [um] of tomato side by side check which one [um] dey bring [um] better harvest pass. | PAGS1F1 | 15-29 | AG | female |
End of preview. Expand in Data Studio
No dataset card yet
- Downloads last month
- 615